Lyrics

Ahn, ahn Baddeltaboi, wetin de-de-dey? Ahn (Original Badboi) Boy, I no fit lie say "Jahovah no dey try" Boy, I no fit lie say "some niggas no dey kpai" Me I see them bad man, dem Judas in disguise Me I hope that last last they come to realize Say my brother God no be man oh Bad man no look uche face Some man dem ah wan bring me down oh Buh mama dey always dey pray Some think we don't deserve, somethings we get (oh yayy oh) Boy see me no relent, must reach the end Some think we don't deserve, somethings we get (oh yayy oh) Boy see me no relent, must reach the end So join me say Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' (Badboi) Hallelujah Halle' As a ghetto boy Steady on the road Hustling for the paper Never letting go Jah knows I'm a sinner A fucking dirty soul Anybody comes and anybody goes Say I dey reggae, I dey ragga, I dey kpo Steady for the uptown, na my music dem dey play oh Steady I dey drop am and the music e dey blow Steady I dey drop am and the music e dey go Jah put water on an ordinary nigga Dem wan run my race but them no get the liver Baddeltaboi man I still dey deliver Baddeltaboi man I still dey deliver Jah put water on an ordinary nigga Dem wan run my race but them no get the liver Baddeltaboi, man I still dey deliver Baddeltaboi, man I still dey deliver So join me say Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle' Hallelujah Halle
Writer(s): Osekaje Oghenebrume Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out