Lyrics

How far, them post you? Me, who I be? Who I be wey dem wan post me Them no post you? No o, them don post people wey dem like finish o Them no post me o As I dey here so I no dey worry myself o Only me go post myself You understand abi? A word is enough for the wise my bro I speak in parable Jesus carry him cross, I go carry my own agbelebu When my time come ajeh n'gbo o ma jor miracle Ask for all info, my brother o wa available Tell me why I go dey vex for my nigga because e dey progress Tell me why, tell me why o I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus Papa dey village, I dey hustle for Lagos I know what I am looking for, I gats dey focus As e come dey be, I don dey lose my focus Mo de Panama enter bayrock lifestyle I know my mama, she don't like my lifestyle Thug life I'm living Only God knows when I am leaving My padi say na my time o Eh-eh, I tell am say when it's your time o I go still ball on you My padi say na my time o Eh, I tell am say when it's your time o I go still ball on you I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus Papa dey village I dey hustle for Lagos I know what I am looking for, I gats dey focus As e come dey be, I don dey lose my focus (Bozliwin, you legend) I don dey lose my focus
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out