Lyrics

Baba wa tinbe ni orun Ówó ni fun oruko mimo re Ki ijoba re de Ife tie ni kashe laye bi won tishe ni orun Fun wa ni ounje ojo wa je lojojumo Dari gbogbo ese we jiwa Bi atin dari ji awon to se wa Ma fawa sinu idanwo Gba wa lowo bilisi Tori ijoba ni tire Agbara ni tire Ogo ni tire Lai lai amin Nigga forget nigga base on say nigga no guide I thought you love me but na fake love you dey show me I lost myself already cause the sapa too plenty If I no make am for life family self no go feel me As you dey reason money matter no forget to reason death too I pray we don't die at a young age Time wait for nobody time no be turn by turn again E fit reach your turn make you no dey alive I just dey reason you say na you go carry your cross Nobody go dey for you na you go dey for yourself Normal normal I dey face am Normally na you go face am nobody go face am for you Na when you dey hot you go see them if you go broke them go leave you Make e no be like say you give up E don dey red for my comboard Nigga dey shenk nigga e no easy for anybody my bro Even my dick no dey stand again And e no dey rise again Na person wey get money dey fuck my bro I no fit lie for you You fine na for your pocket if you no get money woman go leave you I dey chase my dream every day I no get time to dey beef you My bro no reason am meself dey feel am too If I no guide today tomorrow go be my payday You know way and you no show me that one no be good friend E go soon reach my turn e go reach my turn three years now e never reach Me I no dey disturb myself If I no get soap Cause grace no dey work again if you no get soap Wa bomb ori e mapa fun two weeks oma niri maga Buy Facebook buy Instagram Mack go still disable your account Nigga forget nigga base on say nigga no guide I thought you love me but na fake love you dey show me I lost myself already cause the sapa too plenty If I no make am for life family self no go feel me As you dey reason money matter no forget to reason death too I pray we don't die at a young age Time wait for nobody time no be turn by turn again E fit reach your turn make you no dey alive I just dey reason you say na you go carry your cross Nobody go dey for you na you go dey for yourself Normal normal I dey face am
Writer(s): Imole Ikorodu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out