Lyrics

Normal mi'o guide But mo' need lati guide Steady grinding, steady chasing na money me I dey find You think say na all pussy them dey fuck!! E be like say you never broke like 2years before Some pussy na Grace While some pussy na broke.com Na id.me i dey find Me I no get time for your knacking Carry your puy go front you go see lazy man wey go knack you Sha guide Kolosho malo' gbe' e ni' paro Na you go face am Spend wisely street no get last memory If e stop your paddy go count you out But I hope say you dey bomb Kii je' id.me bi 24 Kii gba credit card bii 34 Abii o' nii osu kan tale ran' lo store Shey eni cana ti mole' puff Abii oni cc ti mo le chop Na who no sabi road dey miss road Even with your t-fare if you no get mind 'omo you go still miss road Why you kon dey reason why your Nigga Dey cashout pass you Na oshole them dey do Na ghost client dey pay them If you no get mind them no go carry you reach there Sho La' we' kan kan bii 55 Abi o' le yawere fun' a week Imagine say your girlfriend dey cheat on you and you carry (Kassala tii Burst) Na credit alert dey give me joy If you see me smiling na credit alert Na money matter be my own problem Wake up and pray Cus your nigga no go check on you if you no reign Wa' maga beni' to wa' ni hellfire Amoye' Shenking tati fara' gba As you dey fear God dey fear zelle too Yankee ig needed Mo' fe' lo bomb Colorado Ip vanish dey on Mark Zuckerberg just dey disable my account for no reason Why $10 cashapp done and $500 failed If your soap no comfirm again find another alfa again Na were' I use collect $20 now Omo iyami mo' broke I don sell my phone Man I'll be clapping for the winners till my time go come My niggas no dey sleep like a night ghost Steady look for slips and wells-fargo We'll surely see the day break when the night goes If you tryna cross my lane the matter go long I get choko for head like a psycho Steady up to date like an iPhone Padi me i still de see when my eyes close I no get time to dey cuddle Am tied up with schedule Always on my hustle Omo'pe dey look for kolu uu" Shache loru moju uu Bentley no be muscle Me I wanna bobble Whenever sky is purple Sho' ni cana ti mo' le puff Abi o' ni osu tale' ran' Lo store As omo ogbon' wey start from the street mio le' ever give up One client can change your story and one pussy can distroy your life Stay focus don't listen to anybody Don't be scared of loosing people Be afraid of loosing yourself Yankee ig needed Mo' fe' lo bomb colorado Love is sweet for where na for person wey never cashout before Shey won ti send $3k btc in sweet rate Na then you go know say love no sweet at all All man for himself Genesis 10 verse 6 Omo iya mi Oju mi ti di Mio gbo' kankan oro owo lo ba'mi Na credit alert dey give me joy If you see me smiling na credit alert Na money matter be my own problem Wake up and pray never give up Man I'll be clapping for the winners till my time go come My niggas no dey sleep like ah night ghost Steady look for slips and wells-fargo We'll surely see the day break when the night goes If you tryna cross my lane the matter go long I get choko for head like ah psycho Steady up to date like an iPhone Padi me i still de see when my eyes close I no get time to dey cuddle Am tied up with schedule Always on my hustle Omo'pe dey look for kolu uu" Jashe loru moju uu Bentley no be muscle Me I wanna bobble Whenever sky is purple
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out