Lyrics

Congratulations still plenty this year Na you no go panic Base on believe e go soon set back How e dey be for your own side For my own side e don red Loru loru lama fin bomb Tobadi 4:30 laman sleep Wey i don cash out now omo iyami e don tey Reason life before life reason you Tomorrow no sure for anybody omo iyami use your head God over everything that one no mean say make you no bath soap my bro Time for love don pass na wetin I go chop I dey find Leave woman for who dey hot and chase your dream No be every toto you go fuck make your maye no go promise and failed you Let me remind you Jesus had only twelve disciples no woman dey among them And if e sup for your own side na you go carry your cross Me I no fit suffer no be me chop the apple na Adam and Eve make them face their sign out Just one God sent that will make me smile forever Keep your advice to your self na because say them dey feed you for house You no go fit relate Bashen se dating Leyin na se military Hustle go pay my brother no foor Normal normal anu larigba no be say we sabi In any position you are my brother give a thanks to God God time is the beat my bro God over everything Happy birthday I wish myself long life and prosperity Anyhow e be for your side na so e be for my own side too Sometimes trips loman gbemi lo colorado kon sepe mon bomb debe Tinba ti ri banky mi roll the rest na to disturb yankee Sometimes Oman semi be kin gbe'bon wo Walmart kin disturb yankee In the book of hustle relent is a big sin my brother no give up Eni to moni lon seni Taye self dey chop kehinde eyes Judas betray Jesus na you go face am alone my bro But no panic face am, chase am let them know say you dey face am How e dey be for your own side for my own side e don red No phor my bro hustle go pay keep chasing keep chasing it my bro One love one vibez family Up up way kosegele Off Thug lorun awon omo nation one love my bro
Writer(s): Imole Ikorodu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out