Lyrics

Hydee flex again oooo Emini Vibez! Ah ah ahh ahh Yeh yeh Them say I too dey keep my distance But na Wetin I dey face,Wetin I dey see Wey dey make man go insane (make man go insane) Make man go insane ya ah ah ah Hmm hmmm As ajepako tofe di butter (yee) With nothing to offer (oohh) Everyday l'on sober Ki owo wole ko gba rabah If you see smile na ganja Omo say na ganja (yeee ah) Cause happiness is expensive,afi ti a ba ra molly Many things dey happen but who I go tell my story So I put it in my song and I preach it to the world Lately I dey preach life,but low-key I dey face life Listen to my sermon you go see say i dey spit fact "Emini vibe" A lot of things man have been facing Facing my thing on a low-key,life no fit chase me All my niggas wan replace me But man no be God only mummy prayer Dey face them Praying for peace in my heart,profit in my pocket And process whatever I'm doing Never dey call me old taker With your new taker Shay your papa don use am don buy benz? Many many things wey I dey face If you see me smiling,omo iya mi moti craze Sapa ti fi oju mi ri shege Any way na way,omo iya mi o le relate Think about life,to survive he no easy Putting your leg in my shoe you go see crazy Para wa n le we no lazy Je aseje ko bonb,omoiyami no lazy! Our father!! who art in heaven,gbo adura Gbo adura ah ah Our father!! Who art in heaven,gbo adura ah ah Gbo adura ah ah Our father!! Who art in heaven,gbo adura Gbo adura Our father!! Who art in heaven,gbo adura ah ah ah ah ah Tell me what you about this hustle (hustle) Tell me what you know about the struggle (about struggle) Bi aiye sh'en yi we dey turn too (we dey turn too) Bi aiye sh'en yi we dey run too (we dey run too) You see me, I see you. You show love, I show love Toba ko waju ko ta,toba ko eyin kota oo Toba ku iwonikan no loosegard my brother Toba tide di ogun,omoiyami tete jaapa
Writer(s): Idris Lateef Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out