Lyrics

Road to success how many niggas don die Who don make am go think say the rest no dey try Some nigga die not because of their self Some die because they want to survive their family Many pains wey nigga dey face to survive come be like mortal combat Everybody get their own time na you go choose your own time If e slow you go fast am Let them know say you be bastard All the struggles and the success make e no be in vain If I die na my problem and if I win na my progress You dey call me your brother why you come dey wish me down fall Na pussy make you dey find iwo stay there ma bomb Trying all my best just to feed home and family I no fit dey hide am again boys are not smiling If you see me smiling today omo iya mi mio wa happy Everyone will surely smile but not at the same time Why innocent people dey die for no reason? Why you dey beef your nigga for no reason? Don't be the same be better Gba cc ko jelo No be by who sabi na grace Toba ri aseje ko jelo I say do anything to survive Abi ole gbe ebo lo si shrine Can you die for our sin No dey reason life go far Maje kan so fun e pe ole ra benz You are stronger than the fear And believe in yourself Anyway na way toba je ritual ni Me I don't care Toba je after 20years ni kin sha ti lowo me I don't fear Pastor no fit preach for me ojumi tiri many things Wa babalawo abi alfa eyi toma sare gbe e lofar
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out