Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Solid Ice
Solid Ice
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Solid Ice
Solid Ice
Songwriter

Lyrics

Fine Boy Fine Boy,Fine boy(Lawa Presido) Fine Boy Echobem(Echobem) Owobem(Owobem) Echobem(Echobem) Lawa is active oh ooh(Lawa is active oh) No be everybody you go call your own G(No jonze,jonze,jonze) No be everybody you go call your homie(No jonze,jonze,jonze) No matter how you take dey look am,no dey trust please(No Jonze,jonze,jonze) Cos trust fit keep you where you no deserve(No jonze,jonze,jonze) You come dey do me wayo(oh oh oh) Dem say person know person,Na em go killi person Na man dey do man oh That same thing wey dey hurti me Wetin be that thing I do wey dey make you come dey do me wayo wayo oh 15 miters(hey ya oh) No be chaise,No be play(No be play) 35 percent(hey yah oh) Wey I get I no dey hate(I no dey hate) Wetin be that(hey ya oh) Wey dey make you come dey craze For the raba wey dey your side,wey dey make you come dey play(Come dey play) Oya I no fit come dey do something wey go make me go down Make I displease myself,make I come dey please another Wetin be all this one Baba God abi you dey hear me now(Oya hear me oh) Cos I fit to do something wey person go come regret Mama go dey confess Everybody go just correct For the matter wey dey cause fight(Cause fight) But na you come dey You wan chop my own oh,I no go let you go You must bringi my own oh,or you go follow Solo(follow Solo) 15 miters(hey ya oh) No be chaise,No be play(No be play) 35 percent(hey yah oh) Wey I get I no dey hate(I no dey hate) Wetin be that(hey ya oh) Wey dey make you come dey craze(come dey craze) For the raba wey dey your side,wey dey make you come dey play(Make you play) 15 miters(hey ya oh) No be chaise,No be play(No be play) 35 percent(hey yah oh) Wey I get, I no dey hate(I no dey hate) Wetin be that(hey ya oh) Wey dey make you come dey craze(Come dey craze) For the raba wey dey your side,wey dey make you come dey play(Make you play)
Writer(s): Solid Ice Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out