Music Video

Innomas - Babe remarecords[U Knt kill me Riddim]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ubochi Frank Uzoma
Ubochi Frank Uzoma
Songwriter

Lyrics

Echobem(Echobem) Wowobem(Wowobem) Lawa is active oh oh(Lawa is active) No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No kill me No kill me,No Envy No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No kill me No kill me,No Envy Something I want to dey know say dem dey pray make I go down(Dem no fit,Dem no fit) Person dey pray everyday make em see me dey go down(U no fit,u no fit) Forgetting say I get power wey dey cover me now(So many power,power) I no dey look anybody If you cross my lane,I promise say I go throw,I go light up oh Make people dey feel my shutdown oh(Feel am oh) Me I no get time to fuck up oh This people dey hate,dem dey envy oh Me, I just want to dey do my thing,that same thing I sabi do Me,I no get time to dey feel for this people wey dey jonse, jonse No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No kill me No kill me,No Envy No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No kill me No kill me,No Envy Roll,roll your boat(Roll your boat) Make you roll your boat oh(Roll your boat) No forget say time e dey go,e dey rotate oh No be only you go dey run am for the street oh Anytime when I enter dem go like oh They call me Solid ice Say Make I run am on a lane oh As Lawa presido We no get time to dey call u No time to check your time Make we run am make we go Cos we get the money No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No kill me No kill me,No Envy No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No kill me No kill me,No Envy No hate me,No envy No kill me,No Envy No hate me,No kill me No kill me,No Envy
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out