Music Video

Shayo
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Solid Ice
Solid Ice
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ubochi Frank Uzoma
Ubochi Frank Uzoma
Songwriter

Lyrics

They call me Lawa Presido Echobem(Echobem) Oh wo wo wo bem Ahhn wo wo bem Lawa is active oh-ohhh Money wey you dey find,say e must to enter Everybody must to shayo oh We go drink and manya oh Tonight all the girls, dem go feel irie Bad energy go far away Today na my party oh Today na my party oh We go shayo oh Something I want to know Something I want to follow Everyday we just dey go Me and my brothers oh Ahhh Ahhha I want to chukuchu gbagaga(ijo,jo,jo,jo) Follow me gbakaka(ijo,jo,jo,jo) Me I no nghotala(ijo,jo,jo,jo) Anytime I enter We dey party all night I say I want to chukuchu gbagaga(ijo,jo,jo,jo) Follow me gbakaka(ijo,jo,jo,jo) Me I no nghotala(ijo,jo,jo,jo) Anytime I enter We dey party all night Money wey you dey find,say e must to enter Everybody must to shayo oh We go drink and manya oh Tonight all the girls, dem go feel irie Bad energy,go far away Today na my party oh Today na my party oh We go shayo oh As I dey follow do pingpong So many people dey dance come Dem come dey wonder how me do am Na why I shout hallelujah Dem come dey do do Anything you want we go do do Me and my guy we dey do do That same thing you no fit do do Me I don dey on a speedometer Tonight,the girls dey run kilometers Follow me,if you understand me now Me I dey run my things unethical Money wey you dey find,say e must to enter Everybody must to shayo oh We go drink and manya oh Tonight all the girls, dem go feel irie Bad energy go far away Today na my party oh Today na my party oh We go shayo oh (We go shayo oh)
Writer(s): Solid Ice Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out