Lyrics

Father, Lord I thank You For the things you don Wetin Man no fit Do You don Do Scatter Ooh Yoh, yoh, yoh You open plenty Doors Load Blessings and say Make I Choose, Ooh E dey do me like Film Ooh Na wetin wen I get Ooh Wey no be you give Me Yoh, yoh, yoh Make you take the Glory {Kpukpru S'abasi Anamde Ku'wem Mi (What God didin my life is ...) Emenyene Nyo (Marvelous) Kpukpru S'abasi Anamde Ku'wem Mi (What God didin my life is ...) Emenyene Nyo (Marvelous } I remember before, before Gari sef hard to see But I no know what to say, today Your Blessings dey Rush us Oh Anything I touch, you dey bless When I fall you carry Me You dey always show yourself Oh Wetin I fit give you For all the things you've done You no be like Man wey dey Fail When you talk, you dey Do Na only you be God Ooh Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh Emenyene Nyo (Marvelous) {Kpukpru S'abasi Anamde Ku'wem Mi (What God didin my life is ...) Emenyene Nyo (Marvelous) Kpukpru S'abasi Anamde Ku'wem Mi (What God didin my life is ...) Emenyene Nyo (Marvelous } (Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh) Thank God oh, Than'k you Lord Thank you Lord You no be Man Ooh Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh Emenyene Nyo (Marvelous) Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh Emenyene Nyo (Marvelous)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out