Listen to Dem No Born Us Together by Brymo

Dem No Born Us Together

Brymo

Alternative

1,322 Shazams

Lyrics

My way nah way Your own nah your own oh Naso e dey Reach where we dey today so Everybody dey try-try We dey catch feelings, we dey cry-cry Life e sweet if you smart, thrive You do better things, you go thrive-thrive Dem no born us together Dem no born us together, oh oh Why you dey pull my trouser? You dey pull my trouser Ahah, shey dem born us together Dem no born us together, oh oh Eh, why you dey look for wahala? You dey look for wahala E get the way Wey better pass our own oh I talk, you talk E better pass own oh Everybody dey try-try We dey stammer till we say baba Life journey nah fine wine The longer you live, you go thrive-thrive Dem no born us together Dem no born us together, oh oh Why you dey pull my trouser? You dey pull my trouser, ahah Shey dem born us together? Dem no born us together, oh oh Eh, you dey look for wahala You dey look for wahala Dem no born us together Dem no born us together, oh oh Why you look for wahala? You dey look for my trouble, ah Shey dem born us together? Dem no born us together, oh oh Eh, why you dey look for wahala You dey pull my trouser Eh, ah, ararabe, eh, ah Who dey? Dem no born us together Dem no born us... Ah Dem no born us together Dem no born us together, oh oh You dey look for wahala You dey, look for wahala Shey dem born us together? Dem no born us together, oh oh Eh, why you dey look for wahala You dey pull my trouser, ahah
Writer(s): Ezenwa Ogbonna, Olawale Olofooro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out