Lyrics

Jeje Uh-huh, yeah, yeah Oh nah, wee nuh (Novo) Oh nuh, mhm-mm Make dem know Yeah My life wey me dey, me no dey stress oh (ohh) This life wey we dey no be by strength oh, or by muscle oh (ohh) I dey my lane, I dey push my wheelbarrow (ohh) I take am as e come, no regrets oh (ohh) Na me get my happiness oh (ohh) Whoa See Nobody really sabi E no sure for anybody Just do what makes you happy, happy Free Enjoy your life my padi 'Cause e already hardi Wetin go make me happy Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, go gimme peace) Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, wetin go gimme peace) Make all my worries cease, cease (oh cease, oh cease) Wetin go gimme peace (gimme peace) Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace oh) Na him me I wan dey do now (Yele mamma, yele o) Me I wan dey do now (Yele mamma, yele o), yeah Name, name (yeah) No matter what you do, they call you name, names (oh yeah) Living life to please others, omo na fail-fail (oh yeah) Face reality forget about the blame game (oh yeah, oh), oh no See me (oh, yeah) Make them no come see me finish If you see me dey flex, no dey reason 'Cause when I was down, you been no dey around to uplift me See Nobody really sabi (nobody really know wetin them dey do) E no sure for anybody Just do what makes you happy, happy (oh yeah) Free Enjoy your life my padi (enjoy your life my padi, yeah) 'Cause e already hard oh (wetin go make me happy), yeah, yeah Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, go gimme peace) Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, wetin go gimme peace) Make all my worries cease, cease (oh cease, oh cease) Wetin go gimme peace (gimme peace) Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace oh) (Wetin go gimme peace, peace) wetin go gimme peace (Wetin go gimme peace, peace) wetin go gimme peace (Make all my worries cease, cease) wey go make all my worries cease (Wetin go gimme peace) wetin go gimme peace (Wetin go gimme peace) wetin go gimme peace Wetin go gimme peace, yeah Yeah, yeah Na him me I wan dey do now
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out