Lyrics

Uh huh! Ooh lord, ooh lord ohh Make them know! Anytime wey I dey think about your smile E dey be like say make I fly away Come to your side (Side) Leave me Leave me make I say wetin dey my mind I know you don say many times your name But can I call you mine? Cause my heart is yours to keep And I no go deny Kele full my side But you dey on top the list Na you wey I know I see as them dey try compete Wan make e spoil Dem put san san for my garri o E no go fit to work for me o For you I fit to do anything (Anything for you) For you I fit to do anything o (Anything for you) For you I fit to do anything o (Anything for you) For you I fit to do anything For yuh, for yuh, yuh! I go do anything for you I fit do anything for you Omalicha (Kolom!) Carry fire (Kolom!) She fit to burn down the place when she enter Na she dey light up. my desire Shebi you know the Midas touch She get am oh no See na you dey take my pain away You high me pass ogogoro o Be like say I jogodo Cause my heart is yours to keep And I no go deny Kele full my side But you dey on top the list Na you wey I know See as them dey try compete Dem wan make e spoil Put san san for my garri o E no go fit to work for me no no no For you I fit to do anything (Anything for you) For you I fit to do anything o (Anything for you) For you I fit to do anything o (Anything for you) For you I fit to do anything For yuh, for yuh, yuh! I go do anything for you I fit do anything for you OvoNovo!!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out