Lyrics

Yeah (ayo) Yeah No, no dey bother, bother Be my all, yeah, no (Rey) Make dem know Many, many, many things wey no be like e seem Promises wey be say person no dey fit to keep Money reach now, all of them go begin speak Chinese And them go do you Jet Li, e go be like film trick oh Everybody dey shade their own market Different face with their own problem To find green grass, you go face serpent Na you hold yam, oya wey machete? Everybody dey shade their own market Different face with their own problem To find green grass, you go face serpent Na you hold yam Make you just dey Row, row, row your boat Gently down the stream Dey mind my business I no dey fit stress Worry dey kill person Row, row, row your boat Gently down the stream Dey mind my business I no dey fit stress Worry dey kill person oh Wee nuh-nuh Shey na something wey go pay? No invoice Wey go stay one place No be wetin go dey go up and down like Bitcoin The matter long, e get many legs oh Millipede, if you see wetin man reasoning This ministry tough pass military Even Biliki sef no go let make billing kill am If I sit down and reason this matta reach ground E dey gimme migraine and the thing loud You go hear am from Ibagwa-Ani down 'Til e reach town Everybody dey shade their own market Different face with their own problem To find green grass, you go face serpent Na you hold yam, oya wey machete? Everybody dey shade their own market Different face with their own problem To find green grass, you go face serpent Na you hold yam Make you just dey Row, row, row your boat Gently down the stream Dey mind my business I no dey fit stress Worry dey kill person Row, row, row your boat Gently down the stream Dey mind my business I no dey fit stress Worry dey kill person oh (Rey)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out